gequbao.com

找歌就用歌曲宝

cover

Babylon - Patoranking&Victony

Babylon-Patoranking&Victony.mp3
[00:00.24]Babylon - Patoranking/Victony [00:00.46]...
[00:00.24]Babylon - Patoranking/Victony
[00:00.46]Lyrics by:Anthony Ebuka Victor/Patrick Nnaemeka Okorie
[00:00.57]Composed by:Anthony Ebuka Victor/Patrick Nnaemeka Okorie
[00:00.7]Babylon babylon
[00:06.82]Babylon babylon
[00:12.42]Yeah yeah
[00:13.49]Yeah yeah
[00:14.82]Yeah yeah
[00:16.27]Yeah yeah
[00:17.71]Yeah yeah
[00:19.45]Yeah
[00:21.8]Phantom
[00:23.84]Babylon babylon
[00:27.98]Me I go run and run until I no yo
[00:35.39]Babylon babylon
[00:39.54]Me I go run and run until I
[00:42.79]Find heaven's gate oh
[00:45.96]Dem say make I no go enemies dem set trap
[00:48.69]I waka with leg like who dey cele church
[00:51.62]Normally I no fear my paddy I dey tell you
[00:54.82]If corona burst me I no still wear mask
[00:57.42]Shey you remember when
[00:58.64]We no fit hold the tears back
[01:00.17]When we still dey push iyana school to festac
[01:03.1]This my tori you no go fit learn oh
[01:06.3]'Cause na the kind matter
[01:07.34]Wey go fit to end class
[01:09.3]Yeah yeah
[01:10.03]Babylon babylon
[01:14.22]Me I go run and run until I
[01:17.66]Find heaven's gate no yo
[01:21.7]Babylon babylon
[01:25.74]Me I go run and run until I
[01:29.03]Find heaven's gate oh
[01:32.96]Stubborn stubborn
[01:34.42]Stubborn for igboro
[01:35.75]Blow that kanaku for your face like okoro
[01:38.8]Leader lion yes I be idolo
[01:41.55]Fight and face my fears no ojoro
[01:43.67]Fire burn babylon jésu
[01:46.44]Man ah move like a stallion jésu
[01:49.3]Mi team strong mi nuh tag along jésu
[01:52.31]World best ah di champion
[01:54.17]Victony carry on
[01:55.44]Them been dey shenk me say I no be member
[01:58.1]I go reset back if I reason my setback
[02:00.94]Isi ebuka I get big head
[02:03.78]And I stubborn pass government
[02:05.19]Wey no gree to end sars yeah yeah
[02:07.98]Babylon babylon
[02:12.04]Me I go run and run until I ye ye no yo
[02:19.41]Babylon babylon
[02:23.27]Me I go run and run until I
[02:26.81]Find heaven's gate oh
[02:31.03]Stubborn stubborn
[02:32.35]Stubborn for igboro
[02:42.64]Stubborn stubborn
[02:43.72]Stubborn for igboro
[02:45.06]Stubborn for igboro
[02:49.94]Find heaven's gate oh
展开