gequbao.com

找歌就用歌曲宝

cover

Angelina(Explicit) - Simi

Angelina(Explicit)-Simi.mp3
[00:0.23]Angelina - Simi [00:0.62]Lyrics by:Simis...
[00:0.23]Angelina - Simi
[00:0.62]Lyrics by:Simisola Bolatito Ogunleye
[00:1.49]Composed by:Simisola Bolatito Ogunleye
[00:2.36]Produced by:Simisola Bolatito Ogunleye
[00:5.7]Oh no
[00:10.8]Oh nooo
[00:12.42]Where you dey since yesterday eeh
[00:15.35]I find you go angelina place
[00:18.41]She say you dey with another bae eh
[00:21.35]I see say you don start again
[00:24.22]You carry one girl
[00:25.33]I let it go
[00:26.83]You carry two girl
[00:28.27]I say ok
[00:29.71]You wan dey carry am go oh
[00:31.81]No be so
[00:32.75]I'm gonna have to let you go
[00:35.06]'Coz I don't want another angelina
[00:37.82]I remember you with angelina
[00:40.76]Wetin my eye see with angelina
[00:43.72]I no wan see am again
[00:46.03]Oh noo
[00:47.17]I no want another angelina
[00:49.59]You do me strong thing with angelina
[00:52.63]Wetin my eye see with angelina
[00:55.56]I no wan see am again
[00:58.02]Oh noo
[01:09.33]Oh noo
[01:17.87]Oh noo
[01:21.]Who be that wey dey call your phone
[01:25.13]You think say me I no know oh
[01:30.38]You save her number with panabeater
[01:34.78]When I know say na carolina carolina
[01:40.2]You carry one girl
[01:41.93]I let it go
[01:44.3]You carry two girl
[01:46.92]I say ok
[01:49.43]You wan dey carry am go oh
[01:52.73]No be so
[01:55.08]I'm gonna have to let you go
[01:58.18]'Coz I don't want another angelina
[01:62.68]I remember you with angelina
[01:67.78]Wetin my eye see with angelina
[01:72.75]I no wan see am again
[01:76.72]Oh noo
[01:78.6]I no want another angelina
[01:82.62]You do me strong tin with angelina
[01:87.73]Wetin my eye see with angelina
[01:92.82]I no wan see am again
[01:96.83]Oh noo
[02:00.47]Oh noo oh no no no no no
[02:08.95]If you let me
[02:10.83]Oh no ohhh oh no oh no no no no no
[02:18.63]Yeah
[02:19.75]If you say you wan follow all the babes for the area
[02:25.27]Make you follow them go
[02:28.55]I don't care
[02:30.18]No be o you go kill oh
[02:35.15]So I really gotta let you go
[02:38.47]'Coz I don't want another angelina
[02:42.9]I remember you with angelina
[02:47.93]Wetin my eye see with angelina
[02:52.95]I no wan see am again
[02:56.68]Oh no
[02:57.52]Oh no
[02:58.68]I don't want another angelina
[02:62.77]You do me strong tin with angelina
[02:67.88]Wetin my eye see with angelina
[02:72.78]I no wan see am again oh
[02:76.07]Na your fault oh
[02:78.5]Why you mess around angelina
[02:82.2]I don't know why you let me down angelina
[02:87.62]Oya carry your wahala go angelina
[02:92.93]I no wan see am again
[02:96.83]I don try no be small tin o angelina
[03:02.35]Angelina you can have him oh
[03:05.95]Angelina
[03:07.8]Wetin you do me with angelina
[03:13.02]I no wan see am again o
[03:17.37]Oh noo
[03:29.47]Oh noo
[03:38.]Oh nooooo
展开