gequbao.com

找歌就用歌曲宝

cover

Rush - Ayra Starr

Rush-Ayra Starr.mp3
[00:00.000] 作词 : Prince Omoferi/Oyinkansola Sara...
[00:00.000] 作词 : Prince Omoferi/Oyinkansola Sarah Aderibigbe
[00:01.000] 作曲 : Prince Omoferi/Oyinkansola Sarah Aderibigbe
[00:08.716]Vibez
[00:10.309]Pa pa ri, pi pa pa ri pa
[00:12.166]Pa pa ri, pi pa pa ri pa
[00:14.560]Pa pa ri, pa
[00:20.079]Sabi girls no dey too like talk
[00:22.742]Animals dey in human form
[00:24.863]Padi man, nobody like work
[00:27.254]But you must hustle of you wan chop
[00:29.909]E no finish dem wan fight us
[00:32.039]If them dey run dem no fit catch up
[00:34.421]I no dey form say I too righteous
[00:36.812]No come dey form say you too like us
[00:40.004]Me no get time for the hate and the bad energy
[00:42.656]Got my mind on my money
[00:44.789]Make you dance like Poco Lee
[00:47.179]Steady green like broccoli
[00:49.297]Steady on my grind no wan hear what they wan telly me
[00:52.228]Kudi na my fantasy
[00:54.346]Dem wan dey check if my tap e no rush
[00:57.535]But e dey rush
[00:58.870]E dey rush well well
[01:00.190]E be much
[01:00.988]Na God dey make my tap, e dey rush
[01:03.854]The kind money we touch
[01:06.986]But e dey rush
[01:08.306]E dey rush well well
[01:09.376]E be much
[01:10.700]No be hype, everybody dey crush
[01:13.558]There's no dulling with us (There's no dulling with us)
[01:17.272]Pa pa ri, pi pa pa ri pa
[01:19.402]Pa pa ri, pi pa pa ri pa
[01:21.783]Pa pa ri, pa ri pa pa ri
[01:26.304]Jofunmi Japata, I dey go ghana
[01:28.959]You never touch, you dey form papas
[01:31.614]Which kind money we never see before
[01:34.004]Kosi elomi, gat me feeling I'm the one
[01:36.126]Aje, aje, aje, can never take my cake away, aje
[01:41.709]You can't count my grace
[01:43.566]I just dey my lane, my lane
[01:46.754]Me no getty time for the hate and the bad energy
[01:49.943]Gat my mind on my money
[01:52.064]Make you dance like poco lee
[01:54.455]Steady green like broccoli
[01:56.585]Steady on my grind no wan hear what they want telly me
[01:59.240]Kudi na my fantasy
[02:01.634]Dem won dey check if my tap e no rush
[02:04.822]But e dey rush
[02:05.881]E dey rush well well, e be much
[02:08.275]Na God dey make my tap, e dey rush
[02:11.191]The kind money we touch
[02:14.328]Edey rush
[02:15.388]E dey rush well well, e be much
[02:17.778]No be hype everybody dey crush
[02:20.697]There's no dulling with us (There's no dulling with us)
[02:23.886]'Cause e dey rush
[02:25.218]E dey rush well well
[02:26.276]E be much
[02:27.339]Na God dey make my tap, e dey rush
[02:30.266]The kind money we touch
[02:33.644]E dey rush
[02:34.704]E dey rush well well, e be much
[02:36.833]No be hype everybody dey crush
[02:40.025]There's no dulling with us (There's no dulling)
展开